For wetin be like competition to outdo one anoda for di burial, several guests spray Obi Cubana wit , and 1, naira notes. Nigerian lamwmaker, Akin Alabi also join di list of pipo wey spray money for di party say- even if as goment worker, e say im no spray pass N9, Actor Alex Ekubo enta im instgram page toacknowledge di display of wealth wey im see for di burial.
He say : I learn one vital lesson yesterday. E get three kinds of money for dis world. You see dat last one I mention, If skin no full, no put body. Wia dis foto come from, Leonphotograpgy. Obi Cubana reveal say im ova cows from friends as support for di event. Na im celebrity bar man, Cubana Chief Priest bin first launch di trend as im buy 46 cow for im Oga, to take host guest for im mama burial.
Di Nigerian socialite wey im real name na Pascal Chibuike Okechukwu use Instagram show di cows wey dem don deliver. Cubana Chief Priest also say di number of cows wey im buy represent di age of Obi Cubana. Wia dis foto come from, Alexx Ekubo. All roads leads to Oba as Nigerian celebrities, business moguls, politicians gather for di Anambra town. Several celebrities, businesspeople, including Nigerian popular socialite and Forbes rated entrepreneur, Sir Uyi Ogbebor dey Oba.
Real estate mogul, Dr Kennedy Okonkwo and many politicians turn out in large number for di funeral. Alexx bin share video for im Instagram page wey show as celebrities gather for table as dem make jokes while having drinks.
Di funeral rites start on Thursday, July 15, , wit a service of songs and Christian wake,. It controls the volume of money supply in the economy in order to ensure monetary and price stability. Below are the pictures on some notes and the original photos they are taken from:. At the back of the 10 naira note are two ladies carrying calabashes. It has been discovered that it is a picture taken by John Wilfrid Hinde an English photographer, whose idealistic and nostalgic style influenced the art of postcard photography.
Hinde took the picture of the Fulani milk maids between and Below are the pictures:. General Murtala Ramat Muhammed was born on November 8, and was assassinated on February 13, Di burial ceremony of Obi Cubana mama wey take place for im home town Oba, Anambra State bin make headlines and cause serious tok-tok for Nigeria social media platform.
During dat period, some Nigerians come begin tok about di money spraying by guest for di event but Obi Cubana defend am by saying na di guest get dia money and so dem fit spend am anyway dem like. Obinna Iyiegbu na di owner of di Cubana chain of restaurants and entertainment business for Nigeria.
Di Economic and Financial Crimes Commission tok say dem no go hold Obi Cubana beyond 48 hours without charging am to court according to di law. So therefore, e neva reach up to 48 hours wey di business man waka by imsef go EFCC office but by AM tomorrow Wednesday, 3rd November e go be 48 hours if e still dey dia.
And if dem no get any charges against am, di commission go let Obi Cubana go before dat 48 hours go reach. Di news don make Nigerians enta social media dey argue 'for' or 'against' while some odas dey give dia own advice. Popular socio-political activist, Deji Adeyanju, advise obi to calm down because things fit dey worst for am pass as e dey already. Calm down Obi. E no dey serious for now but e fit get worse.
0コメント